เนื้อเพลง Abeg Abeg (Remix) - Burna Boy

ดู 188 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 19 กรกฎาคม 2563

เนื้อเพลง Abeg Abeg (Remix)

Aristokrat records
Una know na
Una know
- 2Face
I see you
You see me too
I want the same wey you wanting too
I like it
You like it too
You know that
Everything is true
Story dem a tell us is true
Everybody know that gold is pure
And true
Nobody go fit tell you lie…and you
Nobody go fit tell you lie
Anyhow you want to look am
Na so you go see am
Anyhow you look am
Na so you understand am
Spiritual
- Burna Boy
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
- Burna Boy
Well the show must go on
All my people been waiting for so long
So they will not take backshot from no one
What have I done so wrong
I've been waiting for a very long time
To tell you what's on my mind
Them boy they are baby
To get on my level
Will cost them their whole lifetime…aii aii aii aii
- Burna Boy
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
- Timaya
Every monkey wan chop the banana
That's why everybody wanna hammer
Christians call God while the moslems call allah
Your girl wanna feel like Michelle Obama
I wan know why
Everybody wanna feel like a bad guy
Sometimes I wan know why
Everyone no wan real sharp guy
- Burna Boy
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
It's Leriq, call the paramedic

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง Abeg Abeg (Remix) ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง Abeg Abeg (Remix) หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง Abeg Abeg (Remix) เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ