เนื้อเพลง Yawa Dey - Burna Boy

ดู 493 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 19 กรกฎาคม 2563

เนื้อเพลง Yawa Dey

Track 8 On
L.I.F.E
View Tracklist
#yawadey
Burna Boy
Produced by

Leriq
Release Date

2013
View All Credits
1
10.9K
6
Oh lord have his mercy

I been dey wear Versace shirt
They wear their ray bann
So they need Versace shirt
Happy is the nation
Dem play me song for tv and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done
And they talk
They taking on me's behaviour
Them call me Oluwaburna lyrics creator
On the road to greatness
Dem a sink under haters
Some of them a hire private investigator

I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force

If you never see landlord Yawa Dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o

See in 2010 when I drum a single
I was skinny
And my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see
No be so this thing go
The tin go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away
And I no fit come back
I dey try to win a grammy
To say I don die
But 2012 I sign the contract

I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force

This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง Yawa Dey ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง Yawa Dey หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง Yawa Dey เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ