เนื้อเพลง On a Very Good Day - Burna Boy

ดู 169 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 26 กันยายน 2563

เนื้อเพลง On a Very Good Day

Yeez man

On a Very Good Day
Me my guys we be chilling this way
Doing some business
Get some girls some boozers
We'll be making this pay (hey)
On a very good day
I'll be in the caribbean
Or chilling on a boat cruise
Going to south of france and end at montego bay (yay)

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

See the way me get e money
Nor be packaging packaging packaging
See the way the ladies love me
Nor be packaging packaging packaging
As I dey shine
Nor be packaging packaging packaging
Na reality for real e
Nor be packaging packaging packaging haba
Get e money like dangote
If you get e money make you thank god
Oshey Dalo Nagode... Nagode
And all my n*ggas wey dey dance so
Kiloshe korin wan go
And all of my people for the sanko
This one na live dele lowor wande coal

It's a Burna boy and Wande coal
Spaceship black diamond we be bad guys
When we come through you should know
Sharpest motherf*cking bad guys
Who are you Who are you talking to
E be like say be like you nor know me
And me I nor blame you cos
You already know on a very good
On a very good day
You nor go fit to talk to me this way
But just because you fine I nor go let you escape
I nor go lie I just dey feel your packaging
She dey package
She dey package
I nor go lie I just dey feel your package
Now you gat me speak anotherlanguage
Toba bamidele wani pin ola gbes

Tori won kin gbadun
Ba shey n'gbadun
Inu ma bi won
Binu shey n'gbadun
Inu bi won pe kilo happen
Nowo san yafun
Iwor nikin church
Iwor tin da oh
Kilo wa sor
Won ti kor ja bus stop
I dey dengen my guy make e your eye sharpen
Cos if you looking around to see wetin happen
You go see many many packaging packaging packaging
All the way me get e money
Nor be packaging packaging packaging

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

Oh my god oh my god oh
Different account wey I get for my bank is so large oh
Omo gon we too bad oh
And if you reason am check am you go see say I nor lie oh
I nor come here to brag oh
Cos the level wey I dey you nor go fit follow me drag oh

I get the money and I do it everyday
Everything I need all come on me
Turn a monday to a holiday
Do it on a very good day
On a very good day
On a very good day
From there the side to orile
On to Jacunu where me dey
Everything nice on a very good day

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

Many many packaging packaging packaging
All the way me get e money
Nor be packaging packaging packaging

Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh (hey hey hey)
Lady fine oh
This your body na divine oh (oh oh oh)
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง On a Very Good Day ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง On a Very Good Day หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง On a Very Good Day เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ