เนื้อเพลง The Realest - Burna Boy

ดู 184 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 26 กันยายน 2563

เนื้อเพลง The Realest

ojo meta e
o Ni se o
ojo meta eee

These are The Realest time
we believe sometime
wetin I go tell you
I tell you my guy
nobody Dey there o
remember say nobody there

These are the realest time
we believe sometime
wetin I go tell you
I tell you my guy
nobody Dey there o
remember say nobody there

Oluwa burna Don gon
them be wan no where I come from
some people see me for London
n my pocket dey high like contour
and your boy fresh like Tom Tom
And the girl dey gbadun me gan gan
the girl dem Dey licki d gon gon
oh oh oh oh

toba je kan aye mi e le se
if you looking for me I'll be on a spaceship
Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o
n if na me Dey looking for
tell them say my money no be play

These are the realest time
we believe sometime
wetin I go tell you
I tell you my guy
nobody Dey there o
remember say nobody there

These are the realest time
we believe sometime
wetin I go tell you
I tell you my guy
nobody Dey there o
remember say nobody there

oh oh dance like this, dance like that
dance like this, dance like that
then move it like there ain't no tomorrow
move it like there ain't no tomorrow
ah na
dance like this dance like that
dance like this dance like that
and move it like there ain't no tomorrow
like there ain't no tomorrow
Ehn ehn
where the money dey
where the money Dey
where the money Dey na there I wan Dey demo o
Demo o, Demo o
oh demo o, demo o
Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o

These are the realest time
we believe sometime
wetin I go tell you
I tell you my guy
nobody Dey there o
remember say nobody there

These are the realest time
we believe sometime
wetin I go tell you
I tell you my guy
nobody Dey there o
remember say nobody there
nobody nobody nobody nobody dey

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง The Realest ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง The Realest หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง The Realest เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ