เนื้อเพลง African Giant - Burna Boy

ดู 577 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 14 มกราคม 2564

เนื้อเพลง African Giant

Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get e person ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

See nobody do it better' better than me
Can't nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o

Nothing you can do
Because god no give you
More than you can handle
Na so dem mama go bella
'Ebelebe lo'
Na so dem papa go hala
'Ebelebe oo'

Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo

Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many' many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
E no get e person ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง African Giant ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง African Giant หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง African Giant เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ