เนื้อเพลง On The Low - Burna Boy

ดู 488 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 14 มกราคม 2564

เนื้อเพลง On The Low

It's Kel P Vibes
Yo, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold oh
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I'm a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina

Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know sa the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me
And I know you shy but it's cool when we're making love

On The Low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I'm a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina

Oh no
Shey when I want dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I'm tryna put the ring on your finger too
And dey better, guy guy
Be a better guy guy

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
I'm a khaki, no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)

Jesu

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง On The Low ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง On The Low หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง On The Low เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ