เนื้อเพลง Alarm Clock - Burna Boy

ดู 140 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 20 พฤษภาคม 2564

เนื้อเพลง Alarm Clock

God made us
He made the magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself (Wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same tribe
It's Black love
It's that real love
Wake up

Ooh woah
Alarm Clock, all stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Se dem send you ni
Se won ran e ni (E ni)
Se dem send you ni
No-no-no, no-no-no
No-no-no, no-no-no

Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under
I must be a special type of broda
Some type of Oga (Ayy)
You go come discover (Ayy)
That I'm really unstoppable
Jesu ba mi s'ona, s'ona, s'ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j'ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

Aye yo, you awake yet?

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง Alarm Clock ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง Alarm Clock หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง Alarm Clock เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ