เนื้อเพลง On Form - Burna Boy

ดู 34 ครั้ง / แชร์
ศิลปิน Burna Boy | เพิ่มเมื่อ 3 ตุลาคม 2566

เนื้อเพลง On Form

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

Hmm Hmm (Gba bi, ma gba be)
O lo jina, o tun lo far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Ani mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju wole, mo fe gbe wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbe wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lo finally, I'm On Form

Gba bi, ma gba be
Gba be, ma gba bi
Gba bi, ma gba be
Gba be, ma gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, se ri
Se ri, oh-oh, se ri

Ani mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju wole, mo fe gbe wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi o gba waju wole, Mo fé gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbe wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbe wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lo finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lo finally, I'm on form

เนื้อเพลง Burna Boy ยอดฮิต

คุณอาจจะสนใจเนื้อหาเหล่านี้

เนื้อเพลง On Form ที่แสดงบนเว็บก็เพื่อประโยชน์ในการศึกษาเท่านั้น สิทธิ์ในเนื้อเพลงยังคงเป็นของผู้ประพันธ์หรือผู้ถือสิทธิ์เช่นเดิม - ทางเว็บไซต์ไม่มีบริการดาวน์โหลด MP3 เพลง On Form หรือบริการดาวน์โหลดใดๆ ซึ่งเป็นการกระทำที่ผิดลิขสิทธิ์ - วิดีโอที่เกี่ยวกับเพลง On Form เป็นบริการของยูทูบ ทางเว็บไซต์ไม่มีสิทธิ์เลือกหรือคัดเพลงที่เกี่ยวข้อง หากพบเห็นวิดีโอไม่เหมาะสมกรุณาคลิกบนวิดีโอนั้นไปที่เว็บไซต์ยูทูบเพื่อแจ้งกับทางยูทูบ